- Language
- English
- Released
- 2023-05-10
- Runtime
- 4m 13s
- Viewers
- 776
Storyline
Welcome to Lost Panda 🐼 “Florence + The Machine - Dog Days Are Over” Lyrics / Lyric Video by Lost Panda ⏬ Stream “Florence + The Machine - Dog Days Are Over” here http://Florence.lnk.to/DanceFeverID 🎧 Follow our Spotify playlist: https://spoti.fi/2WFX5B1 🔔 Turn on notifications to stay updated with new Lyrics / Lyric Videos by Lost Panda 👉 Lost Panda: https://www.instagram.com/lostpandamu... https://www.facebook.com/lostpandamusic/ https://twitter.com/lostpandamusic Lostpandamusic.com/socials 👉 Florence + The Machine: https://Florence.lnk.to/Instagram https://Florence.lnk.to/Twitter https://Florence.lnk.to/Tiktok “Florence + The Machine - Dog Days Are Over” Lyrics [Intro] London Another banger [Chorus] Come here, wetin dey worry you Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga wọn Shey you be Kizz Daniel ni You better drop your body armor [Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go 'gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi [Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh [Chorus] Come here, wetin dey worry you (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you (For you) Why you wan dey buga wọn (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni (Mhmm) You better drop your body armor [Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom [Post-Chorus] S
Cast & crew

Florence + The Machine
Singer














![Christina Shusho - Thamani Ya Wokovu (Official Audio) SMS [Skiza 7119932] to 811](/api/img?w=400&u=https%3A%2F%2Fpbcdn.aoneroom.com%2Fimage%2F2025%2F07%2F08%2F4a349a30dbc859694879c1f2d6e9a493.jpg)



![Michael Bublé - Have Yourself A Merry Little Christmas [Official HD]](/api/img?w=400&u=https%3A%2F%2Fpbcdn.aoneroom.com%2Fimage%2F2024%2F10%2F21%2F67d767366b656206e397180c1948526c.jpg)
